MISS SIMPLICITY - Folashade Omoniyi Adewale wey pipu dey call lepa shandy na one actress wey dey focus, anytin wey she wan do,she dey like do ham well. For sum time now, dis beautiful actress no dey show face for film nd she no dey stay 9ja wella bt wen dem interview her for on party she don tok sey na her marriage make her no dey act film wella now o. she tok sey dis her marriage o, she no want make work disturb ham o sake of sey she bin don waka comot for her first marriage wen final whistle blow for 2011. Wen dem ask her sey na wetin come dey keep dis her marriage togeda for 5yrs now, d actress smile those her beautiful smile before she com tok sey "Na God ooooo. Confirmento na Baba God....Na so we dey pray sey abeg o make Baba God dey continue to dey keep d family togeda nd hapi ooooo.
No comments:
Post a Comment