Vincent Enyeama wey bin dey keep for Super Eagles buy wey still dey keep for Lille Osc wey dey France don talk say lailai, he no dey come back to Super Eagles o, even as Sunday Oliseh wet chase an don resign as oga coachie for Naija last week Friday. Enyeama and Sunday Oliseh bin get gbege dat time and na the kasala make Enyeama retire. As he dey waka commot, na so Emmanuel Emenike too waka commot last year. Tori don dey yarn say new super Eagles coach Samson Siasia go call am back, but he don yarn dem make dem no reason am at all o cos if dem call am, he no go hear......bros you sure?''
No comments:
Post a Comment