MISS SIMPLICITY - I sey make I bring dis tori for una, sake of sey d person wey dey d tori na one actress wey hot like fire......Juliet Ibrahim naim host d Chronicles Of Ushbebe for Swanky Signature yesterday nd d actress rock d show, pipu no fit comot eye for her body bcos she she fine nd d cloth wey she bin wear make sense die.
D very Jeremiah Ogbodo wey dey Swanky Signature Styling wey bin don win plenty award bcos of d way he sabi fashion naim dress Juliet Ibrahim for d show, so wetin una expect? Me I no expect anytin less bcos Jeremiah na one guy wey sabi fashion wella..
No comments:
Post a Comment