Popular Comedian I Go Dye show, Last Man Standing don dey ginger as per say the Governor of Delta State, His Excellency Sen.Ifeanyi Okowa din Sam am confirmed cinfirmento, come still hail I Go dye say he be beta pikin for DELTA STATE and he dey teach youths beta things.
Na next Monday, 28th March 2016 Easter Monday the event go dey shele wey dem call ‘BANK HOLIDAY’ for pipu wey like groove and na international Parole as I Go Dye go dey stand on wetin he call “Diplomatic Mission,”. Person wey go host the show na McPc (USA) and others wey go perform for there na Aphrican ape (USA), Chris Mapane (SA), Gordons, KennyBlaq, IamDulo (USA) , HarrySong, I Go Save, KlintOnCod (UK). The show go be one of I go dye world tour wey go start with the UK tour for the indigo, O2 London, UK according to pipu wey package am.
No comments:
Post a Comment