See levels ooo... Comedian Ushbebe, wey born baby boy last week after him show don go give him baby name for Atlanta, wey dey United States of America, where him wife for born the pikin. Many of the pipu wey follow dem go do the groove na dem YBNL NATION pipu, Olamide and Co. Make una see some pinshure from the groove. (see more pinshure afta the break)
No comments:
Post a Comment