Wednesday, March 23, 2016

OMONI OBOLI HAIL HER 10YEAR OLD PIKIN WEY DRAW HER WITH PENCIL




MISS SIMPLICITY - Omoni Oboli wey don dey husband house for 15yrs naw nd wey get three boy pikins don dey hapi mood sake of sey her ten yrs old pikin Chizi use pencil take draw her for paper nd d tin make sense. As she post d picture for instagram, na so she com tok sey she dey hapi like dis base on sey dis na first time o wey her pikin go try to paint her picture. Hmmmm na nice work o Chizi, make u keep ham up... I dey salute ur talent. (see the pinshure afta dis break)


No comments: