Sunday, March 20, 2016

DEM DON NAB THE RING LEADER FOR PARIS ATTACK

OGINI BERNARD - D ring leader wey dey behind d Paris attack don finally meet hin Waterloo as dem catch am 4 Brussels. Salah Abdeslam 26 collect award as d most wanted man 4 d world. Salah wey be don dey play hide n seek since November after d attack happen wey kill over 130pipu. Dem catch am 4 Brussels neighbourhood wey hin dey cause trouble again for Paris

No comments: