Baba Agbalagba wey be beta Naija pikin, Dr. Tunji Braithwaite don cross the Jordan. The 82-year-old Lawyer kpain dis morning for St. Nicholas Hospital wey dey Lagos. His pikin, Olumide, who confirm the Mata, yarn press pipu say the Baba kpain afta small sickness.
No comments:
Post a Comment