Oga for Silverbird, Ben Murray-Bruce don show naija pipiu say he no just dey talk o, as he dey talk am na so he dey do am. Na so he go buy motor wey dem dey do for Naija as part of him campaign say make Naija pipu dey buy things wey dem do for naija.
Na dis evening Oga Guy climb on top facebook go polongo say dem don deliver the 2 cars wey him order from Innoson Motors and say na him money he take buy am o, no be government money which was paid for with his personal money. And as a mata of levels na Dr. Innoson Chukwuma come deliver the Innoson cars by himself wey Murray Bruce say him go dey use now as him official car. #BuyNaijaToGrowTheNaira.’

No comments:
Post a Comment