Sunday, February 28, 2016

SEE SURUTU O... MAN SLAUGHTER HIM OWN FAMILY LIKE CHICKEN FOR INDIA

No be play o. As one chartered accountant don charted hin family member like chicken. 7 niece n other 5 members of hin family+hin parent all follow d tragedy as hin give dem transport make dem Comot 4 earth. To cement all d mata d man hasinin warekar don shock hin sef as hin take hin own life too. Dis package happen for Saturday 27 Feb for Mumbai Indian, as police dey Try find talk for d only girl mouth wey manage escape d suicide mission wey still lekue for hopistol

No comments: