MISS SIMPLICITY - The second richest actor 4 d whole world Shahrukh Khan don ready to launch d trailer of one of him film "FAN" dis evening 4 Mumbai...D film na abt one man wey comot for him village go city make he for fit see one actor wey him resemble nd trip for...Na Maneesh Shadow direct ham bt na Yash Raj Films go bring ham out nd d film go com out on April 15, 2016. Yash Raj don tok sey d movie go make sense die nd I believe ham bcos if u don watch all d movies wey shahrukh khan don do like Kuchi kuchi ... etc u no go doubt ham...
No comments:
Post a Comment