Sunday, February 28, 2016

PAINTER INSTRMENT TURN GUN AS ONE MAN USE AM ROB FOR LAGOS

Wonders no go finish o.. As  one calabar man Paul bassey wey just manage stay lagos use painter instrumnt wey dem take dey paint motto use am rob one good samaritan wey give am lift. Paul wey go do oversabi snatch mottoe unto say hin ministry don dey puff well well, meet hin Waterloo as hin run overtake police 4 Road d speed na hin make police noise rise wey dem follow up pursue am till dem catch wey dem arrest am

No comments: