OGINNI BERNARD - 100 student wey dey jolly say dem Don see free food wey dem no know say na free poison dem see enter hopistol as dem begin vomit. 13 student wey der cases dey God hand while 97 dey hopistol dey squeeze face. Dem say na 247 students na hin lander 4 hopistol wey 140 dance go hause for say nothing do dem. Ashok wey be d doctor in charge yarn say some dey respond while some still dey try jack up
No comments:
Post a Comment