Monday, February 15, 2016

OBAFEMI MARTINS DON GO COLLECT HIM PENSION FOR CHINESE CLUB

We striker for Naija, Obafemi Martins don join Chinese club Shanghai Shenhua on top plenty millions of dollars mata.  The 31-year-old player waka from Seattle Sounders, where him score 43 goals for the 84 games where he play for dem for the MLS club wey he join in March 2013.



We bin dey hear say Martins wan go back to Premier League last January but him British agent Tony Harris plus including him Soroosh Abdi na dem finish the deal wet din carry we beta pikin go China.

No comments: