Saturday, February 27, 2016

NA LIE ABIA GOVERNOR NEVER DROP ALL THE MONEY O, PAUL FAMILY POLONGO

The family of Paul Arisa wet him pinshure dey circulate on line say he get cancer dem dey fine money din polongo yesterday say na lie be the rumour wey dey spread say Abia State Governor don ready to carry am commonly from Naija for surgery. Dem say na just N1million the Governor donate give Paul and
E no pass like Dat and dem even say na only N400k dem don drop out of the out of the N1m wey dem promise. So the family still dey fine help from pipu wey get plenty for Naija,  but dem don dey work on paper wey dem go take carry Paul go India for operations. Toor.... Make Baba God touch am with him healing hand.

No comments: