MISS SIMPLICITY - For one meeting wey she go for Iganmu media centre for lagos wit d honorable minister for news nd culture Lai Mohammed, Kate Henshaw don tok sey e go make sense if Fed. Govt go fit use some days every year take dey celebrate nollywood actors nd actresses wey don kick bucket. Kate Henshaw wey be actress, politician nd fitness instructor tok sey dis go give Nigerians nd other country pipu sumtin to celebrate, she even tok sey dis go show d family of those actors nd actress wey don die sey Nigeria appreciate wetin dem do wen dem dey alive.... My country pipu hw una see ham ooooo
No comments:
Post a Comment