MISS SIMPLICITY- As Toyin Aimakhu don dey date Segun Egbegbe, naim her ex-husband sef sey make him too waka go front go find love...As e dey hot, Adeniyi don sama media wit plenty picture of one beautifu nd sexy lady.He com write sey dis lady o she dey complete pas him wife wey leave ham...Nkechi B naim be d lady name, she be actress too nd Adeniyi make ham clear sey na Nkechi B dey rule him heart now...As i dey see am so e be like sey love scatter yanfu-yanfu for air....me sef I go love oooo
No comments:
Post a Comment