MISS SIMPLICITY - The Bollywood actor Saif Ali Khan don tok sey him no see any reason y him wife Kareena Kapoor Khan wey be one of Bollywood hottest actress no fit kiss for film o. Wen saif nd kareena wed for 2012, dem bin agree sey dem no go dey kiss for film again bt now e be like sey dem don use scissors cut d agreement as dem claim sey dem don mature now nd dem no see any tin wey bad for d tin.Saif even don tell him wife sey she free o to kiss Arjun Kapoor 4 their new film "Ki and Ka" as e be sey she dey play Arjun wife for d film...Hmmmm.. Saif nd Kareena I salute una mature mind oooo
No comments:
Post a Comment