Wonders no fit end sha. E just dey do me like say I never hear am before say today, 2 days to my Byday, na world No Bra Day, wey women for this world no dey wear bra. Why? Me I no know but i sha kmow say dem no dey wear bra. So if you be woman and you dey wwar bra today, you no try and you still fit correct yourself, enter any place now make you pull am like say he dey burn you for body. Make God save us from dis plenty plenty days.
No comments:
Post a Comment