Tuesday, October 13, 2015

NO CATCH YOURSELF MUGUN, PETROL PRICE NA STILL 87 NAIRA PER LITRE

NNPC don polongo o, say make una no catch una self mugun o...Oil Price na still 87 Naira, the tori wey dey waka say petrol price don come down to 57 Naira na super story o, make we no believe am. Dem say dem go try make sure say the petrol dey everywhere sha so we go fit dey buy am as we like but sha o, na still 87 Naira. Shey una hear?

No comments: