Na so life be, everyday no bw Christmas, persin go win some, he go loose some ni. So we no sey shake even as Enyimba of Aba flog Shooting Star 1:0 for Aba for Weekend. I hear say we boys play wella but the level no just pure ni. Na Enyimba first score, we too score before dem come score again. E be like say na Emyimba go win again dis season as per say na just like 5 games remain. But no shaking, no mata wetin dey shele na shooting forever.

No comments:
Post a Comment