Oya na, if you be criminal or you sabi persin wey be criminal tell am make he run for him life o cos Operation Burst don come again o. Na yesterday we Oga patapata for Police for Oyo State, CP Leye Oyebade launch Operation Burst again and dis one na like second coming wey dey bad pass first coming. So we go soon dey shadow dem for we area anytime from now.
No comments:
Post a Comment