If you dey like gospel music well well, den you go sabi Bob Fitts. The bros na oyinbo wey dey sing to hail Baba God. He don first come we side like 2 years ago on top dis same ignite levelz. IGNITE na gospel show wey dey shele every year wey Baba God dey carry the hand of him persin, Rev. Gbenga Kotila dey arrange. The mata dey shele today for Jogor Center by 4pm and he go strong no be small. Big Bolaji sef go dey there plus including other beta gospel musicians.

No comments:
Post a Comment