Oya na, shebi he don come back from Rehab wey dem carry am go for Abuja. We say Alleluyah o cos dis one don pass shere shere level cos tori yarn me say Oga Majek show himself wella for Felabration as he perform many of him songs wey make am popular those years. Dem say pipu feel am die as him fans enter that level again. We prayer now be say make dis one be come to stay o, make he no come flash us again.
No comments:
Post a Comment