Oga Comedian wey still dey sing, Koffi don para for
comedians wey no sabi pass make dem dey yab pipu wey come relax. He say
comedians suppose fit understand dem audience and make dem prepare, no be say
make dem come dey take dem audoece dey rub am wen dem no get anything to yarn
again.
He say for him o, he never do am before and he no go fit do
am, say anybody wey no know wetin he go yarn make he dey blow whistle no be
make him come dey yab pipu wey don pay money to relax.
No comments:
Post a Comment