If you be corper for Ibadan especially if you go finish on my byday, October 15th make sure say you no dull yourself o cos wetin Ibadan don dey cook for you no be moinmoin o. Next week October 15th na him una go come chop am for Options 247 for Ikolaba. Rapindaddy, Peteru, Oyinkanade, Keanzo, Cymbal Dancers, iDance Network, 13th Disciple, Annointed Mallam, Johnny plus other better pipu. Wetin dem call am na OYO CORPER MEGA PASSING OUT PARTY. So after una do parade for field for daytime, make una com parry for night. Na so.

No comments:
Post a Comment