If you no sabi, Seun Natural the glorious boy, walahi you no jasi. Apart from say the guy sabi, he still be fine boy join. He get plenty songs wey make sense but me like that GLORIOUS track die. So today ba him momsie byday and I now sabi where the guy carry him fineness from, na him mama dash am. So today na Mummy Seun byday, so we dey follow an celebrate. From TPN we say Happy Byday Momsy.......Long Life and Prosperity.
No comments:
Post a Comment