James 2:14-18
Wetin man go gain if man open hin mouth yarn say hin get faith, but no action. She hin faith fit save am?
If your friend no get Shigbain no cloth even wetin to eat n drink no dey n one of una tell am say 'waka in peace make u dey ok' and you no give am anything wey hin need for body, wetin u go gain?
Faith as hin dey so if hin no get action, no be faith.
But person go yarn say I get faith and I get action make I see your faith minus your action, and by my action I go show u my faith. FROM D PIDGIN BIBLE. OB'S VERSION..

Sunday, September 27, 2015
WE BIBLE TORI DIS WEEK FROM D PIDGIN BIBLE-OGINI BERNARD'S VERSION
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment