Thursday, September 17, 2015

PIPU DEY HALLA O...EMPIRE SEASON 2 WHERE YOU DEY NA?

I no like to dey talk oyinbo tori but this one I no fit bone am, Empire Season 2 na film wey the full world don dey wait for, but pipu wey dey do am just dey take am totori us. Dem just dey release pinshures, dey tell us say Mariah Carey go dey, Kelly Rowland go dey. Now dem don put the Lyon family again for front of one beta magazine for oyinbo land. We dey wait o. I like cookie die....who you like pass for Empire?

No comments: