Thursday, September 17, 2015

DAPO LAM A.K.A. OMO OLOORE DEY COME SAMA HIM PIPU BETA DEMOCRACY TINZ TODAY

As per say no time to waste time, Dapo Lam don sharperly come back to him pipu for Ibadan North East/South East Federal constituency come sama dem the beta of democracy after him dom do 100 days for Abuja as dem Rep. Dat na why he dey come today Thursday 17th September come open 2 tear rubber offices for him pipu, e go open toilet for fowl market molete, Konga for motor park wey dey Agodi and he go still share school tinz give school children. Broda Dapo you try.

No comments: