Saturday, September 19, 2015
PASTOR MOJI ALAWIYE NO WAN HEAR O, DIS YEAR WORSHIP EXPERIENCE GO BAM!
Shebi no be today una sabi say Pastor Moji Alawiye, wey everybody still sabi as PMA dey gather pipu every year to come hail Baba God for the programme wey dem dey call Worship Experience. But e be like say dis year own go tough pass o, because dem don move the mata to dem own dommot, wey dem dey call Worship City for Km 9 Ojoo/Arulogun Road and pipu wey go minister for there make brain die. Pipu like Baba Obey, Kingsley Ike, Bois Olorun, Pst Fuji, Apala Gospel, Cylars Omoloye, Panam Percy Paul wey dey sing like oyinbo plus including plenty others. No try miss am o.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment