Soldier
go, soldier come...barack no dey shake. New Oga of police don land for Oyo
State o. Him name na CP Leye Oyebade B.Sc, M.Sc and na him dey take over from
CP Mohammed Katsina.
Na on Monday, the megaphone of police for Oyo State throway one letter on top dem facebook page wey him take polongo say the new Oga don land and he don promise say criminal for Oyo State no go fit chop finish the food wey him don ready to cook for dem.
No comments:
Post a Comment