Tuesday, September 8, 2015

NA FAAJI KELELE DIS FRIDAY O WEN WYZA AND HIM PADIS GO DEY DASH US THE MEGA TURN UP


If you like faaji and you dey for Ibadan, den this Thursday na King Wyza wan host all of us for Options 247. Dem call am the Mega Turn Up Thursday. In case you never hear am, Wyza just commot 2 track wey madding, he call am Gentleman, the other na Take it easy. O ma bubble. Make una come hear am from him mouth gangan.

No comments: