Wednesday, September 9, 2015

GBANKOGBI, ANODA YORUBA NEWSPAPER DON READY TO LAND FOR WE DOMMOT


Shebi una don see Alaroye, you don see Akede Agbaye and now anoda big one don ready to enter we dommot for Ibadan and the full Naija. The paper according to the Oga wey dey do am go dey yarn pipu all wetin dem suppose know about Naija politics plus including every every. Make una dey expect am.

No comments: