
Shebi na make we for dey give am tuale make Baba God create all of us. Dat na why for 5 years now one group wey dey call demself God's Heart Worship Ministry dey gather pipu to come hail Baba God. Na tomorrow dem dey gather again dis year for RCCG (Rock of Ages) wey dey Oke-Ola for Eruwa, and the time go be 2pm. Pipu wey go dey there to hail Baba God plenty wella, Babatunmise (Mr YES) go dey there and our baby of life, Favourkay go still dey. I believe say e go make brains. So no miss am for anything if you dey Eruwa.
No comments:
Post a Comment