Sunday, September 27, 2015

IBADAN WORSHIP LEADER OMOLOYE CYLARS DON RELEASE LIVING WATER O

One of the beta pipu for Ibadan wey sabi hail Baba God wella Omoloye Cylars, wey still be Oga for Word of Worship don make us sabi say him na all rounder for ministry o. He no just dey sing, he sabi how persin take hail Baba God wey go make am move. That na why this bros don carry some beta secret put for inside one book wey he title LIVING WATER, and he say the book na for every true worshipper plus believer. Na yesterday dem carry the book give Baba God wey oyinbo pipu dey call dedication for His Grace Hotel and Suites wey dey Behind Tantalizer for Aare Junction, for Bodija. Na so, you do well sir. Dat him pretty wife na my padi o...tey tey from Law School, make I famz celeb....lol

No comments: