Tuesday, September 29, 2015

BABA GAMALIEL ONASODE DON WAKA CROSS THE BRIDGE AFTER 82 YEARS

Na today September 29th the family of Pa Gamaliel Onasode confirm o, say after 82 years the Baba Agbalagba don waka go meet Baba God. The Papa wey dem born on the 22nd of May 1933 read book no be small. He dey on top board for many institution plus organization, dat na why dem dey call am Technocrat. Infact dem give one garden for inside UI him name; Gamaliel Onasode Garden. We pray make Baba God make am sleep well well.

No comments: