Brooklyn Beckham, Beckham pikin don sign for Arsenal o. Dem
say na Arsenal, Manchester United and Chelsea bin wan sign am but after he show
him skills for the Gunners training ground, na immediately dem sign am till the
end of the season, alhough the contract short but tori dey yarn say dem go fit renew
am before e finish. Na so the small boy too start to dey pack money o….chai
diaris God o

No comments:
Post a Comment