Monday, November 10, 2014

I NO DO AGAIN O, COS I CANNOT COME AND GO AND DIE…JUDGE WEY DEY HANDLE FAYOSE MATA DON RUN




The judge wey dey handle the case wey dem carry come against Ekiti State Governor, Ayo Fayose, don run o, say he no do again. The case wey dem don file before Fayose enter power na to challenge am say he no get right to contest for the election.


Premium Times hear say Justice Olusegun Ogunyemi, who dey hande matter  o. Dem say he don hand over the case file to dem Oga patapata, the Chief Judge of Ekiti State, Ayodeji Daramola. Dem say nobody wan take the file again now o, simply because none of dem ready to die.

No comments: