Monday, November 10, 2014

ANOTHER BOMB DON BLOW AGAIN FOR POTISKUM IN YOBE O!




Early momo today, na him another bomb blow for Senior Science Secondary school for Potiskum in Yobe state. Wetin come shock person be say tori dey yarn us say the person wey throw the bomb na student too o wey follow him padis dem dey for assembly ground. Baba God make he protect all of us o.

No comments: