NA
just like 24 hours ago when one Oga police kpain him wife, five other pipu, and
make e for no be like ojoro pkain himself join for Abeokuta. one -65-year-old Chief magistrate wey don
retire, Olufunmilayo Timeyin, na him her house help don slaughter for
her house wey dey Laderin estate for Obafemi-Owode local government area
for Ogun State.
The
25-year-old house wey dem just call David na him we hear say just
jump fence of the late Timeyin’s bungalow, he deactivate the security system wey dey inside the
building , take charge of the house before he come do the retired magistrates strong
thing.
David,
who be Igede from Benue state na him dem give work two months ago and dem fire
am two weeks ago say he thief him Oga property including phones and
jewelries which make dem arrest am and relaease am wen d oga say make
dem free am. But e be like say the guy still dey vex.

No comments:
Post a Comment