Miss Simplicity - As e dey hot, Adekunle Gold wey be our very ogbonge singer naim dey yarn him fans sey o him go sama dem wit him first album wey d title be "Gold" on d 28 of dis very month nd year wey we dey so nd sey dem go top ham up wit private party for Lagos for August 2nd o....
Base on all d singles like "Sade, Orente nd d very "Pick up wey Adekunle don drop, I sure sey many of us no go believe ham wen he tok sey dis him new album go hot pas fire o nd he tok sey d tin go classic no be small...
Na so carry go oga Kunle, u too much....
See d album cover foto afta d cut
Tuesday, July 12, 2016
SEE WETIN ADEKUNLE GOLD PLAN TO DO GIVE HIM FANS DIS JULY O
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment