Tuesday, July 12, 2016

(FOTO)SEE PINSHURES WEY IK OGBONNA TAKE POLONGO ONE FESTIVAL O

Miss Simplicity - Na Uti Nwachukwu, IK Ogbonna, him wife Sonia wey be Colombian tanda gidigba for pinshures wey dem use take polongo International Entertainment Festival were go show many many talents wey West Africa get o...
On top d show wey go shele dis month for Amazura Concert Halls for Queens wey dey New York, many ogbonge actor nd actress like Emmanuel Ikubese, Uti, IK nd plenty plenty of dem o...
See sum of d pinshures afta d cut..

No comments: