Miss Simplicity - Kim Kardashian wey be business woman nd wey don born two pikin naim don sama us wit pinshures wey e be sey she wear dress wey tight bt sexy o...
Na so Kim no dey carry last, I like her to d bones..
Like one of my boss go tok ham, he sey I dey crush d woman bt me I no think so o, wetin I think be sey me just dey appreciate Baba God work for ma'am Kim body oooo...
Make una see d pinshures afta d cut oo...
No comments:
Post a Comment