Friday, July 8, 2016

(FOTO)SEE WETIN TOYIN ADEGBOLA GO DO FOR DUBLIN O

Miss Simplicity - Toyin Adegbola wey tok on top IG sey her pikin don give ham grand pikin don kawasaka enta Dublin wey dey Ireland where her pikin dey make she for see her grand pikin o...
Trust ma'am Toyin naw, she sharperly take pinshures wit d pikin nd she post dem on top her IG..
See d pinshures afta d cut...

No comments: