Sunday, July 10, 2016

(FOTO)SEE VIVEK ND DIVYANKA ENGAGEMENT ND WEDDING PINSHURES

Miss Simplicity - As e dey boil, Divyanka nd Vivek wey marry dis weekend nd wey dey do their reception for Chandigarh wey be Vivek village as we dey tok so, don sama pipu wit their engagement nd marriage foto o nd d actress Divyanka tok sey na she be d happiest bride for dis earth o base on sey she marry person wey she love o nd she tok sey she tok sey all d gud advice wey her family give o, sey she go follow ham o...
Yes o correct yarnings, make una enjoy una marriage o, nd we for TPN dey tok "Shaadi Murbarak, Divyanka Aur Vivek...
See d pinshures afta d cut...

No comments: