Monday, July 11, 2016

(FOTO)SEE WETIN DEY MAKE TAKE AMOKADE DEY HAPI O

Miss Simplicity - Olatayo Amokade wey be Yoruba actor wey we knw as Ijebu naim don nack us tori today sey o Baba God don dash ham anoda girl pikin join d two wey bin dey ground before o nd he tok sey him dey happy oooo
On top d mata, he com still post d pinshures of pikin nd d mama on top him page o...
Yes so na gud tori be dis o nd we for TPN dey tok sey Congratulobia nd we dey pray sey o make Baba bless d pikin nd d family o...
See d pinshures afta d cut...

No comments: