Miss Simplicity - The CEO wey be new film wey Kunle Afolayan wey be ogbonge producer, director nd actor do nd wey him bin don first do e premiere for inside aeroplane naim tori dey yarn us sey dem don do anoda premiere for Lagos again o..
Many ogbonge actor nd actress naim tanda gidigba there, even oga Lai Mohammed wey be d Minister for Information nd Culture sef dey there wit him wife o nd Kunle Afolayan tok sey dem go begin show d movie for cinemas on July 15th o nd dem don sama us wit d pinshures wey dem take for there o...
See dem afta d cut...
No comments:
Post a Comment