Monday, July 11, 2016

(FOTO)SEE HOW JAIYE KUTI TAKE SHOW SEY EVRYTIN WEY BABA GOD CREATE DEY BEAUTIFUL O

Miss Simplicity - Jaiye Oluwakemi Kuti wey bin dey work as PA for one CEO of one firm wey dey Lagos before she come join Nollywood na one actress wey make sense base on sey she knw wetin she do nd she sabi play any role wey dem give her o....
No be only dat one, d actress fine no small o, yestaday she sama pipu wit d pinshures wey she take do thanksgiving to Baba God sey Him let her see anoda yr o nd on top d pinshures she write sey ' Thanksgiving-themed photos...
Yes o some pipu fine no be small...
See d pinshures afta d cut...

No comments: