Miss Simplicity - Still on d mata, Jeremiah Ogbodo naim tanda gidigba for d back of La Mode Magazine wey dem bring out o nd trust d guy naw, he no fall himself hand at all...
Base on sey na Swanky Jerry naim dey responsible for d correct correct looks wey pipu like D'banj, Mercy Aigbe, Tonto Dikeh nd plenty odas, d guy no fall hand o, he make sure sey him sef dress hot for d cover foto o....See d pinshures afta d cut...

No comments:
Post a Comment